The curvy moviestar recently took to her Instagram page to celebrate their union, and fans have been reacting.
According to her, even if several mouths said they were both acting film with their love story and their union wouldn’t last 2 months, she is grateful to be 4 years strong in marriage.
Anita added that she loves God for showing off in the life of herself and her husband.
Her words, “Happy Four yearβs Anniversary to the OLAGUNJUs
Even as them say we no go last reach for 2months
Even the ones Wey Bet say them no fit last how how
Say na film we Dey act
Na so we still Dey act the Film Dey carry go
Now 4years Don waka we still Dey carry go ..
Even some of Una Wey still Dey this comment section folllow talk am
You see why I Love God
His gifts makes rich and adds no sorrow
God showed off and showed out shallom
@realmcfish them@no know say we stubborn pass like this shallom.”
WOW.
- DJ Baddo β All Of Me Remix ft John Legend [AuDio]
- Mr. Charis β All Back ft Zouwrah [AuDio]
- Dj Kamol β Crazy Gyration ft Skailey Normal [AuDio]
- Yung6ix β I Pray ft Oritse Femi [AuDio]
- DJ Enimoney β Shaku Shaku Therapy [MixTape]
- Kolasoul β All Of Me [AuDio]
- Iyanya β Credit ft Don Jazzy [AuDio]
- Victony, Don Toliver & Rema β Soweto
- Big C β Obimo ft Starface [AuDio]
- CKay β Emiliana
- Da Ilegal β One Time
- Ruger β Asiwaju